fbpx
April 19, 2024

Elect Tinubu secure Nigeria future – APC Professional council dey advise youths

0
Tinubu-and-Youths

Di All Progressives Congress, APC, Professionals Council don talk say only di Presidential candidate of di ruling party, Bola Tinubu get wetin e take to protect di future of Nigerian youths.

Di APC professional Council for one statement by di National Director General of di council, Dr. Seyi Bamigbade, wey make di remark, mention say di current administration don record notable efforts to get atmosphere wey go dey conducive for youths so that dem go fit grow for dia different fields of endeavor.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

Bamigbade, add say di foundation wey President Muhammadu Buhari don put down go provide workable roadmap for better future for di young population of Nigerians if Tinubu dey elected as president next year.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *