fbpx
April 26, 2024

Osama Bin Laden Successor Zawahiri killed for him BALCONY

0

US drone don killed person wey succeed Al-Qaeda leader Osama-Bin Laden for im Balcony as him dey chop life. The terrorist wey him name nah Zawahiri bin don “commit murder and violence against American citizens on different occasion. Officials talk say Zawahiri bin dey for balcony of one safe house wen US Military drone fire two missiles at him as he dey chop life. During the attack, other family members been dey there, but dem no harm dem and only Zawahiri dem kill for the attack. You wan read the full tori….click the read more button sharp sharpREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *