fbpx
May 8, 2024

Osinbajo go talk for Nigerian investors conference

0
VP-Yemi-Osinbajo-investors-conference

Di 10th edition of di annual Nigerian Investors Conference go dey headlined by di Vice-President, Yemi Osinbajo, and di e go take critical look on di  country capital market and investment environment.

One statement talk say na Osinbajo go present di keynote address for di event.

According to di organisers of di event, di Association of Asset Custodians of Nigeria, di umbrella body for Nigerian custodian banks, di theme of di event title na ‘Nigeria: Capital flows, investment and regulatory landscapes,’  and na subject matter wey dem need to look into for comprehensive unlocking of di country economy so that investors and other stakeholders go fit tap into that kain opportunities.

YOU GO LIKE READ: Copywriting tips for beginners: The 5 Ultimate Guide

The President, AACN, Mr Biodun Adebimpe, yarn say, di cardinal objective of di annual meeting na to create awareness about di big potential wey di Nigerian economy get and to help investors with relevant information about different sectors of di economy.

This tori dey inside Punch, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Presidency: You no be custodian of Rivers vote – Atiku attack Wike

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *