fbpx
March 28, 2024

Osun gov don start salary payment

0
Adeleke-

Di Osun State Governor, Ademola Adeleke, don threaten to penalise any ministry, department or agency wey fail to submit their salary schedule.

According to di statement for Osogbo on Monday by di governor spokesman, Olawale Rasheed, dem send di warning in response to concerns about some agencies wey dey stick to their timetables despite di governor instruction.

Rasheed yran say salary payments don start, beginning with di Ministry of Justice.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Part of di statement yarn say, “Any ministry, department, or agency wey fails to submit dia salary schedule by today deadline go dey sanctioned. Any agency head wey obstruct di process of scheduling go face disciplinary procedures.

Governor Ademola Adeleke bin don direct di immediate conclusion of documentation for di payment of salaries last week. This na consequence of the report say about 45 agencies never submit their payment schedule.

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news: Replace Tinubu as candidate, Atiku spokes person dey tell APC

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *