fbpx
April 25, 2024

Oyo PDP leaders fire Makinde over Atiku matter

0

Oyo leaders and stakeholders of PDP don disagree with Governor Seyi Makinde over say him don come out say him no dey support Alhaji Atiku Abubakar.

Governor Makinde,tok say himself and other PDP governors wen Atiku dey reason anyhow don make up dia mind not to work for Atiku base on some reasons

U FIT ALSO READ 2023: Atiku go run go Dubai, if i lie make i bath naked for bathroom – Oshiomhole

Di governor, yarn dis one for one live radio programme, on Saturday

Him tok say northerner no fit rule us for eight years tenure and still return to power to the North again.

Naational chairmo of di party no fit come from di North and di presidential candidate also go still come from di North.

PDP leaders go work for, Alhaji Atiku Abubakar in 2023 election,if makinde no ready to support di movement make e go sleep

Oyelese tok say a good politician no go speak like that.so who dey wan vote for make hin tell dem

Femi Babalola,aka as Jogor,tok say di governor dey guilty of di points he raised against Atiku Abubakar.

Femi clear makinde say as for me and my household (PDP). We are for Atiku

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *