fbpx
April 25, 2024

Am on my kneels dey beg oo please increase my budget – Lai Mohammed

0

Minister of Information and Culture, Lai Mohammed, on Wednesday dey beg House of Representatives to increase money allocated to hin ministry

Di minister tok say N345 million wen dey allocate give hin ministry no reach at all at all to tackle fake news for di country.

.DI chairmo of di committee, Hon. Olusegun Odebunmi tell di minister say make him go discuss di matter with di executive arm of government.

U FIT ALSO READ Person shoot American rapper Takeoff for Houston, e don kpai.

Base On di terror alert, di chairmo tell oga lai say make him let everybody know say na lie say no be true

concerning di N345 million lai tok say him don pocket am inside hin agbada say na di one wen him go hold for hand na him hin dey ask for

Naso Hon. Ahmed Jaha with angry face stand up face di minister say dat kind thing no fit happun

Hon Ahmed tok say no be say dem no fit do something oo but base on di junction wen di matter dey so make di minister still hold on.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *