fbpx
April 25, 2024

2023: Atiku go run go Dubai, if i lie make i bath naked for bathroom – Oshiomhole

0

Di Deputy Director of Bola Tinubu Campaign Organisation, Adams Oshiomhole, yarn say by 2023 Atiku Abubakar,go run comot from Nigeria relocate to Dubai

Former Governor of Edo State tok dis one on Wednesday morning on Arise Tv morning show.

U FIT ALSO READ Buhari no fit run Nigeria from UK – Edwin Clark

Hin tok say Atiku don already get Dubai for mind as plan B relocating to Dubai if Nigerians tok say dem no want am.

Oshiomhole tok say Atiku na persin wen bi say if he don loose for election,di next thing na to run go Dubai without looking back

“Atiku eye go soon clear becos di same Nigerians wen reject Atiku in di past go still reject am again for dis 2023, they will reject him again.na wetin Shettima dey try tok bi dat.

After Atiku don loose di election di next thing na to run go Dubai,no place like home no bi for Atiku matter oo

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *