fbpx
April 24, 2024

Why always me -Kwankwaso

0

Di New Nigeria Peoples Party (NNPP) Presidential Candidate, Rabiu Musa Kwankwaso,has bin ask to step down by di northern leaders for former Vice President.Atiku Abubakar

According to tori many leaders for North want Atiku Abubakar di candidate of Peoples Democratic Party (PDP) as the region’s consensus candidate.

U FIT ALSO READ Only Tinubu fit take Nigerians to di promise land – Yusuf Idris

Prominent Northern leaders and forces don dey ensure say di region need to present one presidential candidate ahead of the upcoming general elections.

Northern pipol don readi to adopt one candidate for 2023 presidential election,and di only persin wen dey see say e fit do di job na former Vice President Atiku Abubakar,of di PDP.so make Kwankwaso go relax

According to tori source we hear say Northerners don dey pressurise Senator Kwankwaso to drop hin presidential ambition for Atiku Abubakar in di interest of di popol of north.

Kwankwaso self don tok say lai lai say him sef no go step down say anything wen dem wan do make dem go do (check New telegrap

To read di full tori CLICKHERE
.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *