fbpx
March 29, 2024

Passenger plane don crash for Tanzania

0

One passenger aircraft crash into Lake Victoria water for Tanzania on Sunday morning.

Di water wen everybody regard as Africa’s largest water wen dey beside Bukoba airport in di capital of Kagera Region

U FIT ALSO READ Court don Sacks 3 Labour Party Reps Candidate for Rivers

Di plane crash happun due to bad weather. As di  plane dey come from Dar es Salaam,di country’s largest city.

According to tori about 49 passengers na hin dey on board; fatalities remain undetermined.

Kagera police commander William Mwampaghale yarn pipol say make dem no worry say everything is under control.

Hin tok say pipol wen dem rescue don dey for hospital dey receive treatment.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *