fbpx
April 25, 2024

Popular Married Gospel Singer Naked Video don scatter internet

0

Wetin Muhammed no go see for Mosque. Netizen dey shock as Nude of Kenyan gospel singer Mary Lincoln don burst internet.

The nudes don leak online shortly after one kenya blogger, Martha Mwihaki Hinga, dropped the hints say dem dey in possession of very hot nudes of one popular Kikuyu vernacular singer.

According to wetin the blogger write for twitter, she alleged say the popular gospel singer dey carry body show one rich man for money (ksh35,000)

Inside the video, Mary Lincoln carry white towel cover body before she open the holy centre show the rich as she dey entertain the rich man for online video call.

The gospel singer dey married to one former Kameme FM presenter Njogu Wa Njoroge as second wife.

But inside one post wey she post on facebook, Mary Lincoln share pictures of when she dey church for special prayer, say she don found mercy and forgiveness from God on top wetin happen

She add join am say, nah person leak her nude video for people to see and she go use the opportunity of wetin happen to start afresh with her God.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *