fbpx
May 18, 2024

“I am yet to see a video of people celebrating that he won” – Paul Okoye don comment on Tinubu victory

paul-okoye-tinubu-victory

Following Bola Ahmed Tinubu victory for di just concluded presidential election, Nigerian singer, Paul Okoye don share hin observation.

 

 

FOR MORE NEWS: Presidential Election results: “E dey Truly alarming” – Uche Jombo don cry out over Tinubu victory

 

Inside post wey hin share via Instagram, Paul Okoye yarn say he neva see video of pipo wey dey celebrate Tinubu victory, including pipo for di North.

According to di singer, no Northerner dey create scene and, dem no do bike parades for street in celebration of Tinubu presidential victory.

 

Na hin words be dis:

“Am yet to see a video of people celebrating that he won. Especially the people in the North as usual with their bike parade on the street and all.”

You fit go see di gist…READ MORE