fbpx
April 20, 2024

PDP crisis: I no fit force Ayu make hin resign, Atiku insist

0
atiku.

The crisis wey dey cause damage to the main opposition Peoples Democratic Party, PDP, still dey bring fire wey never quench, yesterday, with the presidential candidate, Alhaji Atiku Abubakar, as hin dey tell Rivers State Governor, Nyesom Wike camp say hin no fit force Senator Iyorchia Ayu make hin resign as national chairman.

YOU STILL FIT ENJOY: Atiku talk say nobody fit force Ayu make e resign.

Atiku, talk hin own put as hin see say Wike camp dey comot from the PDP Presidential Campaign Council because Ayu never resign, hin advise tell make dem think the decision well.

Wike don be the person wey dey support the former Deputy National Chairman, Chief Olabode George; Professor Jerry Gana; Governor Seyi Makinde of Oyo State; and former Gombe governor, Ibrahim Dankwambo, among other.

You fit CLICK HERE rush go read the full tori for Vanguard about Ayu matter..

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *