fbpx
April 25, 2024

PDP dey beg Wike as gov alleges betrayal, N1bn bribe

0
Wike-and-Atiku-pdp-crisis

The crisis wey still dey shake the Peoples Democratic Party PDP follow new dimension on Friday with the Rivers State Governor, Nyesom Wike,na different matter come out as dem talk about the allegations against the Chairman, Iyorchia Ayu, and the party presidential candidate, Atiku Abubakar, among others.

YOU STILL FIT ENJOY: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

While the PDP dey try  to end the disagreement wey dey come for the direction of the governor, Ayu and Atiku no gree talk anything for the matter.

For the PDP convention in May, Wike bin don poll 237 votes to finish second behind Atiku, the former Vice-President, wey hin 371 votes give am the privilegeto take fly the party flag for the 2023 presidential election.

You fit CLICK HERE read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *