fbpx
April 26, 2024

Peruvian president yarn say she no go resign

peruvian-president-yarn-say-she-no-go-resign

Dina Boluarte Peruvian President yarn say she no go resign. She don strong mouth say she no go step down, after another day of protests and roadblocks for di.

For di protest, di Peruvian pipo bin dey shout say make she resign and make dem arrest di trade union leader wey dey accused of  Maoist rebels.

Di pipo wey dey support former president Pedro Castillo don march enter di streets for di South American country since December. Dem no relax at all, all di thing wey dem want be say make din current Peruvian president step down.

FOR MORE NEWS: Michael Jackson ex-wife Lisa Marie don kpai

Boluarte, for her address on state TV  on Friday night yarn say some voices wey come from violent and radical factions dy ask her make he resign, dem dey provoke pipo dey cause katakata for di country. She yarn say her commitment dey with Peru and she no go resign.

As Peruvian president yarn say she no go resign, she this protesters go rest?

You fit go find out more of tori…READ MORE