fbpx
May 16, 2024

Iconic journalist Peter Enahoro don kpai at 88

peter-enahoro-don-die

A veteran journalist and one of Nigeria most celebrated columnists, Peter Enahoro, don die.

Enahoro, wey dey popularly known by his pen name, Peter Pan, die for London, di United Kingdom on Monday, age 88.

Di development dey announced inside report statement by Nigeria foremost female journalist, Ms Bunmi Sofola.

The statement read in part, “Regret to announce the passing on of our iconic journalist Peter Enahoro “Peter Pan” today in London at the age of 88. RIP.

FOR MORE NEWS: Africa richest man, Dangote go soon buy French club

Hin dey known by di pen name of “Peter Pan” because of hin popular column for New African magazine under dat name. Also, pipo describe am as Africa best-known international journalist’.

Born January 21, 1935, Enahoro ba journalist, author, businessman and publisher.

Di deceased columnist na one of di pioneers of Nigerian journalism and hin become editor of di Daily Times at a young age.

Enahoro attend di prestigious Government College, Ughelli (in present-day Delta State), hin be one of di famous poet and Africa first professor of English, JP Clark.
You fit go read di tori of di news, Peter Enahoro don die….READ MORE