fbpx
April 20, 2024

Peter Obi no go win South-West – Dele Momodu

0
Dele-Momodu-

Dele Momodu wey be Chieftain of the Peoples Democratic Party, PDP talk say the presidential candidate of the Labour Party, Peter Obi no go win for the South-West Region for the 2023 presidential election wey dey come.

Dele Momodu make this statement for interview with Channels Television Sunrise Daily on Monday.

Sylva yarn say e dey sure for Tinubu say hin go win presidential poll

According to wetin the PDP chieftain, hin yarn say no be only rally dey win election.

Na like this hin talk am with other statement wey hin add join; He say “Rallies alone will not win an election. I have no doubt that Peter Obi is a popular candidate but don’t forget the proximity of the South-East to Delta state. They are almost one and the same.

You fit CLICK HERE go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *