fbpx
May 4, 2024

Nigeria no fit continue for di path of rising debts – Experts counter Tinubu

nigeria-no-fit-continue-for-di-path-of-rising-debts

Nigeria no fit continue for di path of rising debts amid incompetence and inefficiency, Economic expert na hin tok am.

Na di recent comment of di All Progressives Party, APC, presidential candidate, Bola Ahmed Tinubu for Nigeria 2023 appropriation bill, na hin make di economic analyst react soa that dem go know di wetin e fit cause.

You fit remember say Tinubu bin make one statement as hin dey tok with business stakeholders, in Lagos. Hin yarn say budget deficits ano deynecessarily bad.

As di matter dey now, Nigeria debt situation no look good at all. Na wetin make di economics expert say Nigeria no fit continue for di path of rising debts.

FOR MORE NEWS: G-5 Governors no go work for Atiku – Analyst don tok way forward

One financial inclusion/wealth management expert, Mr Idakolo Gbolade yarn say di budget deficit financing no fit translate to economic growth for Nigeria.

He say di budget deficit dey cause Nigeria double digit inflation and depreciation of naira.

Hin yarn say for history,  di budget deficit neva dey productive because some of di projects dey get a e be. Him use Nigeria railway wey no get better security as an example.

You fit go read di full tori…READ MORE