fbpx
May 18, 2024

BBNaija Phyna dey happy as she link up with Nancy Isime for her talk show

phyna-dey-happy-as-she-link-up-with-nancy-isime-

Popular Reality TV star, Ijeoma Josephina Otabor aka Phyna no fit contain her excitement after she recently link up with di award-winning Nigerian television personality and actress, Nancy Isime for her talk show.

From how di tori take be, dem invite di BBNaija Ex-housemate Phyna for interview to di movie star talkshow, Nancy Isime show.

Phyna share a video on top her Instagram page to show di moment wey she dey with Nancy crew members on set.

FOR MORE NEWS: Singer, Tiwa Savage meet Queen Consort, Camilla, for Buckingham Palace

Inside di clip, di self acclaimed ’Hype priestess’ bin dey scream after she meet di screen diva, and she hug her.

Di actress appear warm and friendly as she sef hug Phyna.

You fit go see di gist…READ MORE