fbpx
May 15, 2024

Nigeria politics no be for poor people – Ogunlewe

Ogunlewe-tok-say-politics-no-be-for-poor-pipo

A chieftain of di All Progressives Congress, APC, Senator Adeseye Ogunlewe claim say politics for Naija no be for poor pipo.

Ogunlewe tok dis one as hin dey answer questions on Arise Television Morning Show programme on Wednesday.

He bin dey tok on politics surrounding di race for di leadership of di 10th National Assembly.

 

FOR MORE NEWS: Adjust your lifestyle to current economic realities, Cleric don tell Nigerians

 

Hin yarn say Nigeria politics no be for di poor. Also, hin yarn say no matter how person describe am, na for di rich. If person no get enough money, dem no fit join politics. In addition, hin yarn say poor man no fit call himself senator and poor person no fit tok say hin wan be President of di Senate.

“However, hin tok say person must stand very solid to be able to play politics for Nigeria.

You fit go rea di tori as Ogunlewe yarn say politics no be for poor pipo….READ MORE