fbpx
May 18, 2024

‘Dem don break my boy eye’, Portable, his boys attacked in Lekki

portable-and-hin-boys-attacked

Controversial singer, Portable yarn say him and hin boys bin dey attacked for Lekki, Lagos.

Inside viral video, di ‘Zazoo Zeh’ crooner bin dey pour out hin anger inside vehicle where hin dey with di company of hin crew members.

Di singer yarn say hin go do cloth shopping for di new artiste wey hin just sign before pipo attack dem.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: Tinubu don set up committee on tax reforms

 

“They have broken my boy’s eyes. It will not be well with Lekki,” Portable na hin tok am with Yoruba and pidgin English mixed together.

“I will deal with you if you come to Sango. Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori, Portable share am for video say hin boys bin dey attacked…READ MORE