fbpx
May 18, 2024

“I dey date billionaire” – Princess reveal following eviction from BBNaija

princess-reveal-relationship-with-billionaire

Evicted BBNaija ‘All Stars’ housemate, Princess claim say she dey in a relationship with billionaire and she no fit afford to disgrace herself by fighting on live TV.

She tok dis one after report come out say dem don kick her out of di show for being too ‘quiet’ and not giving viewers di required ‘action’ wey dey make other housemates trend on top social media.

Inside live session after her eviction on Sunday, she explained say she no go apologize to anybody for her calm personality wey no make viewers like her.

 

FOR MORE NEWS: ‘Dem don break my boy eye’, Portable, his boys attacked in Lekki

 

However, for inside new development, she don reveal say di reason why she pipo no fit see her on live TV dey fight na because she dey date billionaire.

Also, Princess no mention di identity of di billionaire wey she dey see.

You fit go read di tori wey Princess tok about her relationship with billionaire…READ MORE