fbpx
May 8, 2024

Portable enter street to share food items, after dem grant am freedom

portable-enter-street-share-food

Following hin release from custody, well-known singer Habeeb Okikiola, wey dey known as Portable enter street share food and hin express hin affection for di populace.

Di artist, wey dey known for hin charitable endeavors, share videos of hin kind deed with hin countless followers.

Portable enter street share food items like bread, rice, drinks, and a variety of other foods to pipo inside di videos wey hin share online.

Captioning di videos, Portable yarn say nobody fit kill hin vibe.

FOR MORE NEWS: BREAKING: Buhari don sack NASENI Chief Executive, Prof Haruna

He pray say make everybody find di right circle of friends and di right life partner.

Counting hin blessings, he yarn say person no fit deny God grace for hin life.

“OLOGO LATEST Portable Omolalomi The street King CEO Dr. ZEH Nation. Them no fit kill my vibes IKA OF AFRICA. I pray everyone finds the right circle of friends and the right partner life is already hard relationships should be the least of our worries. Nobody can tell me God isn’t real… Looking at all the blessings in my life. I can see Grace all around me they don’t happen by luck or chance it was all Him. On God. Akoi Grace very no dey disgrace. God dey”.

You fit go read di tori…READ MORE