fbpx
April 27, 2024

“Who be your mate’ – Simi correct her 2-year-old girl wey call her Simisola

simi-correct-her-2-year-old-girl

Di mother of one dey spotted inside video wey she post online as she dey play with her daughter before di young girl call her by name, Simisola. ‘Who is your mate?’ Simi tok dat one as she quickly correct her 2-year-old girl even as she dey surprised by di act.

As she tok am like dat, di young girl quickly go back, call her mama “mummy.”

Netizens praise Adejare accent and youthful brains in response to di video published on top di TikTok app. While other praise Simi as she correct her 2-year-old girl.

FOR MORE NEWS: Nigeria Owe you debt of gratitude – Buhari to Oshiomhole

Simi and her husband, Adekunle Gold, welcome dia first child on May 30, 2020. Di singer take to her Instagram page to share a beautiful photo of her husband as hin cradle dia newborn with care.

SimithenAlso, Simi write,“Adejare. It’s like free-falling – this unending, soul snatching, infinite, mind-boggling love. Deja, my baby girl, I got you. I promise. Now and forever. So help me God. ?? 5.30.2020.″

Di birth of di beautiful girl kon add more fun to di already interesting union of di duo, and everybody love dem.
You fit go read di full tori…READ MORE