fbpx
May 18, 2024

Portable dey grateful as hin mark hin birthday in style

portable-mark-birthday-in-style

Di famous Afrobeat singer, Portable Omolalomi, don go extra mile with gratitude as hin mark hin birthday in style.

 

portable

Di singer take to hin Instagram page to roll out stunning photoshoot as hin express gratitude so far for hin career.

As Portable mark hin birthday in style, hin dedicate di birthday to God as hin tok about how rough and tight hin road to stardom don be like.

FOR MORE NEWS: Chioma Akpotha dey celebrate 43rd birthday with stunning photos

Birthday Note from Portable

“It’s cross over minutes to a new age and new life ✌️✌️✌️✌️ thank God for the journey so far , even thou the road is rough and tight , many experience to talk about everyday , but God gives me reason to be grateful always , thank God for not using death to announce my glory.

Portable grateful as he marks birthday in style

Hin tell pipo make dem pray for m, also hin yarn say hin dey depend on God.

In addition, he yarn say life don make am understand say to Million friends no be miracle , di miracle na to make friends wey go stand by you when million people dey against you 👌.

You fit go read di full tori…READ MORE