fbpx
May 18, 2024

Chioma Akpotha dey celebrate 43rd birthday with stunning photos

chioma-akpotha-43rd-birthday

Ace Nigerian Nollywood thespian, Chioma Akpotha dey fine inside new photos, as she celebrates her 43rd birthday for grand style.

 

Remember say e neva too tey wey Chioma enter di same trouser with her colleague, Georgina, wey mock her for her bitter experience for polling unit during di presidential elections.

Taking to Instagram, di actress Chioma Akpotha share beautiful photos from her 43rd birthday photo shoot. And for di she caption of her post, di actress tok about her maker faithfulness and she thank am as hin dey always dey there for her.

Her comment section don full with beautiful comments and wishes by her loved ones

 

FOR MORE NEWS: “Your place on my list is NUMBER ONE” -Mercy Johnson husband dedicate certificate of return to hin wife inside emotional note

 

See wetin Chioma write for here:

“I know my papa care for me…
Hin dey good , Hin dey good to me ..
And hin dey always dey there for me..
He’s been good to me 🙏🏾🙏🏾🙏🏾
Thank God for life, family , friends and loved ones !
Happy birthday to the Apple of God’s eye !
Happy birthday Chioma Nwachinemere Nkemakonam Chukwuka”

You fit go see di full gist and see photos of Chioma Akpotha 43rd birthday…READ MORE