fbpx
May 5, 2024

Portable dey ginger im boys as e show their Christmas cloth.

portable-showcase-christmas-outfit

Portable, wey be singer wey sabi yan plenty things, don showcase im love for im boys as e dey hype dem and show dem for Christmas outfit.

The papa wey get four pikin, carry all im children find better cloth for Christmas and as dem wear am finish, e kon decide say make e show di world.

For di video wey e post for online, Portable just dey hail im children, dey show di people di fine clothes and shoes wey dem wear. E even tell dem make dem do di ‘Zazoo’ pose, wey be im signature move.

 

FOR MORE NEWS: Oge Okoye stun fans with Christmas photoshoot wey show her kids for di first time.

 

People online come react to di video:

@jahy_official ask: ‘Omo omolalomi 😂😂😂 How im pikin come dey so calm?’

@BigSwissMo talk say: ‘I dey imagine if one of di pikin talk say him friend beat am 🤣🤣🤣🤣.. Portable go disown am dat day.’

@D__Junior write: ‘😂🤣🤣omo dis children go dy reason which kind pa dem gt lik dis.’

@lareto24 yan say: ‘Portable na vibe on im own… 😃’

E be like say Portable children don dey form enjoyment masters as dem show demsef for Christmas outfit. Na joy and laughter e bring to social media with dis one.

You fit go read di tori as Portable showcase Christmas outfit…READ MORE