fbpx
April 19, 2024

Presidency: I dey rich pass US president Joe biden.

0
Peter\Obi

The Labour Party, LP, presidential candidate, Peter Obi, tok say he is rich pass the President of the United States, US, Joe Biden.

Obi tok say he dey richer than Biden, wey worth $8.9m, because God don“over bless” am.

The former Anambra State governor tok say if dem elect am as president for 2023, e no go thief money.

YOU FIT LIKE TO READ: Senate dey find how to amend same faith ticket for electoral act

For inside one viral video where he dey address some of hin followers for US, Obi say: “If I take public money wey no be my own, make God should punish my children and me, not because of anything but God don give me enough.

He say President Joe Biden worth na 8.9 million USD. Why somebody like am gon kon go thief public money wen hin get money pass American President? God don already over bless me. The thing wey we need now na to develop our country.

You fit CLICK HERE go read more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *