fbpx
April 19, 2024

Senate dey find how to amend same faith ticket for electoral act

0

Kogi-West, Smart Adeyemi, don carry bill go senate on top the matter of same faith ticket. Meaning say wetin go make muslim pick muslim as running mate and Christian to pick christain as running mate make e for no happen again after 2023 general election.

As wey know say this matter don cause serious wahala for Naija after presidential candidate of the All-Progressives Congress, Asiwaju Bola Tinubu, no look Uche face go pick another Muslim, Kashim Shetima, as person wey go following him run the country if they win for 2023 presidential election.

5 Best Business to Start with little money in Nigeria in 2022

Adeyemi carry the copy of the bill show journalists on Sunday for Abuja, say senate dey find how dem go take amend that area of the constitution for Section 84 of the 2022 Electoral Act may thematter for no repeat itself again for Naija. noted that the Senate is seeking an amendment to Section 84 of the 2022 Electoral Act.

Full tori dey inside in punch online click here to read the story finish READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *