fbpx
July 27, 2024

Prices of food dey tear pipo pocket— NBS

0
dried-food-.NBS-report

Di National Bureau of Statistics (NBS),  yarn say di prices of some food items increase for September.

This one dey according to NBS Selected Food Prices Watch Report for September 2022, wey dem release for Abuja on Friday.

Di report yarn say di average price of 1kg of Tomato on a year-on-year basis, increase by 30.06 per cent, from N342.25 wey dem record for September 2021 to N445.12 for September 2022.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Di report show say di average price of 1kg of rice increase on a year-on-year basis by 14.98 per cent from N410.01 wey dem record for September 2021 to N471.42 for  September 2022.

Enter Vanguard go see di breakdown of how di prices of some food items don increase…READ MORE
For more News:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *