fbpx
April 26, 2024

CBN yarn say Buhari don approve Naira notes redesign

0
President-Buhari-approves-naira-notes-redesign

Di Central Bank of Nigeria (CBN) don insist say na law and process dem follow process for di Naira notes redesigning exercise ey dem dey do. Dem yarn say e dey 12 years due.

CBN reply di Minister of Finance Budget and National Planning, Zainab Ahmad for inside note wey dem send give di media for di early hours of this morning, and di reply na about wetin di minister yarn.

YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

She talk say CBN no carry her and her ministry along for the naira notes redesigning exercise.

Di bank spokesman, Mr Osita Nwanisobi, yarn say di matter wey di minister carry come shock am. Hin yarn say  CBN still be very thorough institution wey follows due process for policy actions.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *