fbpx
April 25, 2024

Prison to Senate: Dariye wan collect senatorial ticket

0

Pic. 26. Former Governor of Plateau State, Sen. Joshua Daiyere, during his arraignment at the FCT High Court Gudu,in Abuja on Tuesday (12/6/18). The Court sentence him to 14 year imprisonment for fraud and misappropriation of funds. 03249/12/6/2018/Hogan Bassey/NAN

Before before Governor of Plateau State, Senator Joshua Dariye, wey just komot for prison, rumor be that fly up and down say he be wan contest for senatorial position for next year election under the platform of the Labour Party (LP).

Remember say Dariye; former Taraba governor, Jolly Nyame, and three others on Monday receives presidential pardon by the Council of State led by President Muhammadu Buhari, on April 14, 2022 which make dem release am as e don chop beans four years.

Dariye, suppose chop beans 10 years inside prison on top N1.126 billion magomago.

Informate wey dey reach us be say the Plateau State chapter of LP don finish plan to carry Oga DARIYE waka to Abuja to pick the party’s senatorial form.

Whether the tori nah legit or rumour only time go tell, meanwhile the full tori tanda berekete inside news express onlineREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *