fbpx
April 20, 2024

Protest don scatter place for di largest iPhone factory for China

0
China-Iphone-Factory

No be small something for Foxconn vast iPhone factory for Zhengzhou, central China, image full everywhere for Weibo and Twitter on Wednesday as serious protest scatter everywhere.

Videos show hundreds of workers wey dey march for road for daylight, with some pipo wey dey confronted by people for hazmat suits and riot police.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Another clip from livestream video show dozens of workers for night wey dey confront police officers and police vehicle with flashlights, dem dey shout “Defend our rights! Defend our rights!”

Foxconn na China biggest private sector employer, with over a million people wey dey work across di country for 30 factories and research institutes.

You fit go find more of this tori for Punchng…READ MORE

For more news: 14 pipol don kpai and plenty pipol don woundjor, as earthquake happun for Indonesia

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *