fbpx
May 2, 2024

Putin invasion of Ukraine don open ‘gates of hell’: Anglican leader

0
Justin-Welby-Putin-Ukraine

Hin say e dey struck by di “size of di mass graves for Bucha, di photos of wetin don happen to di pipo for there. Things like di rape, di massacres, di torture by di Russian forces”. Hin say di repercussions of di invasion bin dey felt far beyond Ukraine borders.

FOR MORE NEWS: At least 22 pipol don kpai for India after dey drink ogogoŕo (alcohol)

“Effectively we’re in the same struggle at one remove. When Ukraine was invaded at the decision of President (Vladimir) Putin, the gates of hell were opened. Every evil force came out across the world,” Na wetin hin tell BBC television be that.

He yarn say hin bin dey Mozambique the week before hin bin dey Ukraine where famine dey all di way up di East African coast.

You fit go read di full tori…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *