fbpx
April 27, 2024

Queen Elizabeth of England don kpai at age 96

0

Queen Elizabeth of England don kpai at the age of 96, she don dey as Queen of England for the period of seven decades. No one in the history of QUEENS of England wey don wear the royal crown long reach the period wey Queen Elizabeth bin dey as Queen.

Report wey dey reach us confam say Mama die peacefully on Thursday afternoon at Balmoral Castle, her estate in the Scottish Highlands, according to wetin the royal family officials carry commot .

9 Soft Skills Every Employee Needs in 2022

Mama pikin wey be King Charles, is at Balmoral and him go return to London on Friday.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *