fbpx
May 7, 2024

Crowds gather outside palace over Queen Elizabeth health

0
Queen\Elizabeth\lls\Buckingham\Palace

people gather outside for Queen Elizabeth II’s Buckingham Palace house for London on Thursday.

All of dem bin dey worry over di 96-year-old woman health.

Doctors don put di monarch under medical supervision, na hin kon dey make di British political and religious leaders dey worry.

This monarch, Queen Elizabeth wey don dey serve Britain for very long time no fit kon do anything again now because of di health problems wey she don dey endure since last October.

YOU FIT LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

Di thing worry her so tey she no fit waka again, she no even fit stand.

Currency broker Charlie Wolstenholme tell AFP say, na she be di queen for as long as hin dey alive.

E follow tok say na she be di queen for as long as him mama and papa bin dey alive.

You fit CLICK HERE go read more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *