fbpx
March 29, 2024

Question wey dey beg for answer: Why FG go ban IPOB and leave Miyetti Allah? – Wole Soyinka

0

Professor Wole Soyinka wey be NOBEL laureate, don throw one big question give Federal Government’s on top the way them dey hand fight between Fulani wey dey rear cow and farmers.

He throws the question shock Federal government for face when he dey interview for Channels Television’s program NewsNight. The professor dey reason am, why be say Federal Government never ban cattle group, Miyetti Allah, while the Indigenous People of Biafra (IPOB), group wey dey find way to comot for Nigeria on top bad government and marginalization of the South-East people don suffer well well for government hand on top say them ban dem for saying dem wan comot.

You fit still enjoy this article:  Use of Artificial intelligence in Education

He say Nigeria government must always try to dey put the country’s history in right sense so as to tackle security matter in the right way.

The full tori dey inside tribune online, click the read more button to see everything wey Baba Wole Soyinka talk.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *