fbpx
May 18, 2024

Real Madrid legend advise Messi against returning to Barcelona

real-madrid-legend-advise-messi

Real Madrid legend, Jose María Gutierrez Hernandez, wey dey known as Guti, don advise Paris Saint-Germain forward Lionel Messi say make hin no return to Barcelona dis summer.

Guti yarn say e go be big challenge for Messi for Barcelona, and say di Catalan club no go win di UEFA Champions League.

Messi club future for PSG remain in balance as hin enter di final months of hin contract for Parisians.

 

FOR MORE NEWS: LaLiga: Why we lose 2-0 to Sociedad – Real Madrid coach, Ancelotti

 

As e be now, di Argentine dey serve a two weeks suspension for hin authorised travel to Saudi Arabia.

Speaking to a Spanish media house, Guti tok (via Barca Universal): “If I were Messi, I would not go back to Barcelona.

“He already achieved everything there. It’s too big of a challenge at this moment. Now, with or without him, Barça won’t win the Champions League.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori as Real Madrid legend advise Messi…READ MORE