fbpx
May 18, 2024

LaLiga: Why we lose 2-0 to Sociedad – Real Madrid coach, Ancelotti

real-madrid-lose-against-real-sociedad

Real Madrid boss, Carlo Ancelotti, don yarn say hin team lose 2-0 against Real Sociedad for Tuesday La Liga clash because Los Blancos start with poor leg for di second half against di host after dem give away di first goal.

Two goals from Takefusa Kubo and Ander Barrenetxea give Real Sociedad di victory over Madrid.

 

FOR MORE NEWS: IGR: Osun APC accuse Adeleke of deception, lies

 

Speaking after di game, Ancelotti tok for hin post-match press conference, hin yarn say di first half bin good, but dem give away di first goal and from dat moment, di game kon tough well well

“The low block worked, but in the second half, we got off to a poor start by giving away the first goal.” Na wetin hin tok be dat.

Real Marid next game na against Osasuna for di Copa del Rey final on Saturday.

You fit go read di tori see why Real Madrid lose against Real Sociedad…READ MORE