fbpx
May 5, 2024

“It’s my turn to conquer” – Rema yan Burna Boy for 02 Arena stage.

rema-comment-cause-gbege-online

Divine Ikubor, wey dem sabi as Rema, don cause gbege online with him recent comment wey show say him dey support Burna Boy.

The young musician, for him X (wey be the new name for Twitter) profile, hail Burna Boy say na him be the first person wey give am chance to perform for O2 Arena.

Rema talk say Burna Boy na big inspiration for him, and e talk say:

 

FOR MORE NEWS: “Rema don join cult oo” – People dey react as Rema show for 02 Arena stage with horse.

 

“Before I climb stage, I want say big thank you to @burnaboy for bringing me on stage two years ago. Today, e be my turn to conquer that same stage, and I for like say you dey here to share this moment with me. But still, I dey grateful for the motivation. With love, Rema.

Rema Comment cause gbege online, You fit go read di tori…READ MORE