fbpx
May 5, 2024

Justine Skye Spark Dating Rumor with Rema

rema-relationship-rumors-with-skye

Rema, wey be well-known Nigerian Afrobeat singer, don spark relationship rumors with American singer Justine Skye as hin celebrate her birthday by her side.

For some time now, rumors about dia romantic relationship just dey fly everywhere without evidence, Rema sef no come out deny am.

You fit remember say Rema mark hin 21st birthday with di American singer by hin side

And since dat time, di act don generated plenty rumors say dem dey secretly romantically involved.

 

FOR MORE NEWS: Nigerian rapper, CDQ dey wheelchair after life-threatening accident

 

For recent birthday occasion, di two of dem dey together. Justine Skye sit down in front of her cake wey dey surrounded with candles, and di two of dem just dey give out air of undeniable intimacy.

Also, di two don collaborate together for musical project, and Justine Skye for plenty occasions dey always enjoy and vibe to Rema songs.

You fit go read di tori see di video as Rema spark relationship rumors with Skye…READ MORE