fbpx
May 5, 2024

“Fear men” – Chisom Steven reveal few days after Traditional wedding

chisom-steven-cause-stir-online

Nollywood actress Chisom Steven don cause stir online with her post a few days after her traditional wedding.

You go remember say di actress reveal her engagement earlier dis month. She share beautiful pre-wedding photos with her husband on top her page ahead of di wedding.

Chisom Steve reveal say she don already do her traditional wedding weeks after di announcement. According to her, di wedding happen on August 26, 2023.

 

FOR MORE NEWS: Ebonyi govt don begin upgrade of Airport runway

 

Di actress enter her page share some photos of her Traditional wedding and her former fiancé, although na only hin back show for di photo. However, one of di posts wey she share don cause stir as plenty pipo express concern.

Inside one of her slides, Chisom Steven cause stir online with wetin she post. Na wetin she post be dis, “Regardless, men are scum; fear men.”

You fit go read di tori…READ MORE