fbpx
July 27, 2024

C. RONALDO TO MAN-UNITED: LEAVE ME O, I SAY I WAN COMOT, WETIN SELF

0

Who go help beg Cristiano Ronaldo may him stay small for Man-United like this, as the legend footballer don finally yari say him must to leave Man-united by fire by force, as him go like play champion league next season? Meanwhile the club to don talk say, bros, you no dey go anywhere except them carry beta money come con buy you…..this one nah serious wahala…shey you go like read the full tori…oya now press the read more button belowREAD MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *