fbpx
May 4, 2024

“Make una no vex too much”- Ruby Ojiakor don finally bow to pressure, she tender apology to Destiny Etiko

ruby-ojiakor-don-apologize

Ruby Ojiakor, wey be Nollywood actress, don apologize to Destiny Etiko and her followers after being Destiny call her out over N700,000 debt.

Destiny explain how she hire Ruby for job and paid her money for di job inside post on top her Facebook page where she give her side of the story. However, Ruby no show up and she no gree refund di money back.

Inside di argument, Destiny threaten to slap Ruby if she continued to vex her.

In retaliation, Ruby Ojiakor charge Destiny say she do plastic surgery, and dat one na serious accusation.

 

FOR MORE NEWS: Cross River Govt Don Start Distribution Of Mosquito Nets

 

However, Ruby don apologize to her admirers on top her Instagram page for di prank.

She claim say dia disagreement na only miscommunication and say dia friendship still dey strong.

“How can you people even think that I will quarrel with my sister @destinyetikoofficial. Abeg na play ohhhhh make una no vex too much Biko,” she wrote.

You fit go read di full tori as Ruby Ojiakor don apologize to Destiny…READ MORE