fbpx
May 18, 2024

Secondus no finish secondary school, hin no be member of PDP – Wike insist

Wike

Rivers State Governor, Nyesom Wike tell Uche Secondus,  former national chairman of di Peoples Democratic Party, PDP, say hin no be  member of di party again.

Wike say for this reason, di former party chair cannon fit put mouth fr issues wewy concern di main opposition party.

Hin allege say Secondus bin collect cain for alleged misdeeds by former military administrator.

Wike bin dey respond to Secondus’ claim say di Governor no get powers to impose a presidential candidate on Rivers electorate.

FOR MORE NEWS: 2023: Next president must make sure say hin unite Nigerians – Goodluck Jonathan tell Peter Obi

This one na after di Governor bin say by January 1, hin go announce to Rivers people who dem go vote for during di 2023 presidential election.

Wike describe Secondus as amebo wey put mouth for wetin no concern am because di opposition party  Andoni don throw am out.

Di governor talk for di inauguration of Aluu- Omagwa Link Road wey hold for Omuagubia play ground on Saturday.

You go like read more of di tori…READ MORE