fbpx
May 18, 2024

We be one – Tinubu send greetings to hin opponents for Christmas

Tinubu-Labour-Party-Leaders

Di presidential candidate of di ruling All Progressives Congress, APC, Asiwaju Bola Tinubu, don congratulate Christians, including hin political opponents, on di occasion of this year Christmas celebration.

He talk say no matter dia political differences, all of dem be  Nigerians and must be commit to di task of nation building.

FOR MORE NEWS: Christmas: Pope dey beg make dem put an end to ‘senseless’ Ukraine war

For inside wey hin personally sign, Tinubu say: “On this special day, I stretch forth my hand in fraternal affection and great joy to Christians and all who join in celebrating the birth of Jesus Christ.”

According to am, Christmas na period of spiritual uplift as both Christians and non-Christians reflect upon di love of God for mankind and wetin e mean to love God, one’s neighbour and one’s self.

You go like go read di full tori…READ MORE