fbpx
April 25, 2024

Abike Dabiri To Naija People: Na Because Of Dis Reason Dem Dey Pursue Nigerians For Dubai

0

Di Chairperson for di Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM), Abike Dabiri-Erewa,don talk sey dem dey pursue Nigerians wey dey Dubai comot because dem no dey obey di new visa rules for the United Arab Emirates.

Dabiri-Erewa disclosed di reason for Thursday when hin dey react to report wey dey everywhere on top sey some Nigerians don hang for Dubai and some others don turn back from di UAE

 

YOU FIT LIKE READ: Lagos Police arrest singer Ice prince on top assault

She add am join sey di new UAE visa rules dey for some age categories sey di pipu kon dey do magomago dey collect family visa but go kon travel go der alone.

Dabiri-Erewa talk sey na all dis lie lie behavior of Nigerians wey dey der na hin dey make dem pursue dem comot for Dubai.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *