fbpx
May 18, 2024

“I neva face heartbreak for my life” – Singer, Simi dey boast

simi-neva-chop-breakfast

Simisola Kosoko, wey dey known as Simi, and well-known Nigerian musician, reveal say she neva chop breakfast for relationship before.

Simi, wey dey married to afrobeats singer Adekunle Gold, tok dis tori inside recent interview with reality star Tacha on top Cool FM for Lagos say her heartbreak songs no dey influenced by her own experience.

 

FOR MORE NEWS: Ronaldo Receive GWR Certificate For Historic 200th Cap With Portugal

 

In reference to her current heartache song, ‘Stranger,’ Simi yarn say maybe di reason why she fit write relevant music na because she na champion for di heartbroken.

Simi tok say she dey available to comfort pipo wey don chop breakfast.

You fit go read di tori see di full gist of wetin Simi tok, she yarn say she neva chop breakfast…READ MORE