fbpx
May 4, 2024

Singer, Mohbad don kpai

Singer-Mohbad-don-kpai

Nigerian singer, Ilerioluwa Oladimeji Aloba, wey pipo sabi as Mohbad, don kpa at age 27.

According to entertainment journalist Ovie, di 27-year-old Nigerian rapper, singer, and songwriter kpai on Tuesday, September 12, 2023. As e be so, nobody sabi wetin cause hin untimely death.

Before hin untimely passing, Mohbad bin formerly dey signed to Naira Marley “Marlian Records” but hin leave di label in 2022.

 

FOR MORE NEWS: “To stay faithful for marriage hard” – Richard Mofe Damijo

 

Also, hin gain recognition for hin hit singles, including “Ponmo,” “Feel Good,” and “KPK (Ko Por Ke),” dis na collaboration with Rexxie.

In addition, di latter track later receive three nominations for The Headies awards in 2022.

May hin soul rest in peace!

You fit go read di tori…READ MORE