fbpx
April 19, 2024

Six states dey battle to host 2024 sports festival

0
Dare-sports-festival

Di Minister of Youth and Sports Development, Sunday Dare, yarn say na six states dey battle to host di next National Sports Festival for 2024.

Dare talk this one after hin watch one gymnastics competition for di multipurpose indoor sports hall of di Stephen Keshi Stadium, Asaba for di ongoing 21st NSF.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Dare add say e dey confirm say di Tony Nelsen-led committee wey dey responsible for picking di next hosts go submit their report on Friday.

“There is a process. By December 9th, my director, Tony Nelsen, will present to me di state that will host but until then, I won’t be able to disclose to you. They are working on evaluation and scoring before they decide.” Na wetin hin talk be that.

This tori dey inside Punch…READ MORE

For more news: World Cup: Your career don dey near hin end, 3 managers no fit dey wrong – Neville dey tell Ronaldo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *