fbpx
April 19, 2024

Soso Soberekon yarn say N1m dey down for the person wey go return hin phone.

0
sososoberekon

Music executive Soso Soberekon don offer to give anybody wey see hin phone return am something wey make sense. He yarn say hin lost the phone for  Israel DMW wedding.

Soso Soberekon pledge say hin go give the person wey go return the phone N500,000 to N1million.

This  music mogul lost hin phone for weekend when hin go the wedding ceremony of Davido aide.  Na for Benin, Edo State the wedding ceremony happen.
As hin don talk say hin go reward the person wey go bring am with N5OO,OOO to N1million, by now people go don dey look for am because e no get pesin wey no go like to collect better money.
Some people fit dey wonder why Soso Soberekon no kuku use the money go buy another better phone.
As hin put this kain reward down, e mean say the phone dey very valuable to am. We go dey wait for update see who go return the phone.
Na inside The Nations this tori dey… click here make you go see the tori…READ MORE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *